Saturday, March 25, 2023
HomeMusicAfrican Praise Chris ND - Amaya Ya ft. The Pillaz

[Music, Lyrics + Video] Chris ND – Amaya Ya ft. The Pillaz

Amara Ya (His Grace) Chris ND Ft. The Pillaz. Nigerian Gospel Music Minister, Worship Leader, Chris ND featues The Pillaz in powerful single titled “Amara Ya“.

Amara Ya is an Igbo word that means His Grace.

Lyrics

[Chorus]
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)

Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)

The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever

Amara ya
Bara’uba

Amara Chi
Bara’uba

Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…

[Verse]
If no be by Your grace
Your grace, Your grace
I no for win this race
I no for win this race oooh

No matter wetin dem dey talk oh….
I still dey sing Your Praise oh….
(I still dey see Your face)

Through the flaming blaze
I still dey see Your face
It’s only by Your grace oh…
Amara Chukwu bara’uba n’ebem no….

[Chorus]
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)

Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)

The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever

Amara ya
Bara’uba

Amara Chi
Bara’uba

Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…

[Verse 2]
To succeed in this life
No be by muscle
Despite the troubles…
No be by struggle
Aahaa….

All You need na Him grace
Amara Chukwu, Amaka e mama omaka

Now I dey progress o…
Because my matter, na Him case oh….
No more delay oh…
No more disgrace oh….
Amara Chukwu, Amaka e mama omaka

[Chorus]
Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)

Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)

The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever

Amara ya
Bara’uba

Amara Chi
Bara’uba

Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…

(Saxophone Playing)

Amara ya
Bara’uba
(N’ebem no)

Amara Chi
Bara’uba
(N’ebem no)

The Spirit of the Living God
Spirit of the Living God
Abide with me, forever

Amara ya
Bara’uba

Amara Chi
Bara’uba

Ona emem tininini tininini
He dey do me tininini tininini
Aahaa…

Video

Chris ND ft.The Pillaz – AMARA YA

RELATED ARTICLESMore
Related

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

BIBLE VERSE OF THE DAY

 but if we walk in the light, as he is in the light, we have fellowship one with another, and the blood of Jesus Christ his Son cleanseth us from all sin.

1 John 1:7 KJV

QUOTE OF THE DAY

Those who unlock your compassion are those to whom you've been assigned.

- Mike Murdock

RECENT POSTSNEW
Recent Posts