Tuesday, March 21, 2023
HomeMusicAfrican Praise Paul Chisom - Baba Na You

[Music, Lyrics + Video] Paul Chisom – Baba Na You

Baba Na You by Paul Chisom live performance. Baba Na You is the gospel version of the popular throwback song Obianuju by Duncan Mighty. This is an Energetic sound that will force you to Worship.

Lyrics

[Verse 1]
Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

[Chorus]
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)

Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)

When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

[Verse 2]
Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh

Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh

I can’t live can’t be without You (Without You)
I can’t sleep I can’t wake without (Without You)

Cannot live cannot be without You (Without You)
You’re the source of my strength

[Chorus]
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)

Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)

When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

(Lets do it today)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

oh oh
oh oh oh oh oh oh
Na only You , Na Only You

oh oh
oh oh oh oh oh oh
Na only You , Na Only You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)

When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

[Chorus]
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)

Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)

When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Video

Paul Chisom peforming ‘Baba Na U’ with LCGC

RELATED ARTICLESMore
Related

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

BIBLE VERSE OF THE DAY

Therefore, brethren, stand fast, and hold the traditions which ye have been taught, whether by word, or our epistle.

2 Thessalonians 2:15 KJV

QUOTE OF THE DAY

When you decide to walk by faith, you don't get rid of trials. You learn to overcome them.

- Kenneth Copeland

QUOTE OF THE DAY

Don't waste another moment crying over what went wrong! If it wasn't a blessing - it was a lesson.

- Paula White

RECENT POSTSNEW
Recent Posts