Official Audio for ON GOD by Protek Illasheva x Limoblaze x Prinx Emmanuel.

Lyrics

Egar fire you know

Pre Chorus (Prinx Emmanuel)

All of my da da day
I get reasons for me to shout hale le le
Before we no see food
We no get efere
Now we don de nak e be like ekere

Chorus

Because obuliwomu elu
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher
obuliwomu elu
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher
Because obuliwomu everything e maramma
Higher higher higher higher higher see a local boy e don turn to characharacha
Higher higher higher
Vibes
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher

Verse (Protek Illasheva)

Back in the day
The kpa no dey and boys were not ok
Sapa hug me like say I be bae
But thank God say my Lord has made a way
The way we dey shine world people no go fit to off light
Confusion dey their midst omo na my blessing dey cause fight
Them be throw me comot for their motor now I dey catch flight
Brother everything is alright
If life is a jungle then omo na me be mufasa, e choke
They say that my life was a joke,
The people wey talk say I no fresh Don dey beg l make I cut them my saop
But omo na God o no be jazz so take a time o relax
God na the principal wey change the class
The reason why I just dey dance

Chorus

Because obuliwomu elu
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher
obuliwomu elu
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher
Because obuliwomu everything e maramma
Higher higher higher higher higher see a local boy e don turn to characharacha
Higher higher higher
Vibes
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher

Verse (Limoblaze)

Small boy don turn big man
See as their eye Dey shine
They want know Wetin I do way change my story
So I start by giving God the glory
In Jesus name
Back in the day day day
Na me dem no rate tey tey
Them tell me say limoblaze
Your ministry na play play play
But now I’m winning souls and
Selling all these shows
Omo have you seen my efere(plate)
Jehovah o bulu we mu Elu

Chorus

Because obuliwomu elu
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher
obuliwomu elu
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher
Because obuliwomu everything e maramma
Higher higher higher higher higher see a local boy e don turn to characharacha
Higher higher higher
Vibes
Higher higher higher higher higher
Higher higher higher

Bridge (Prinx Emmanuel)

As we get the connect
And we plug the socket
We still de drop the one tenth
Blessings de song the falsetto
Ahhh everything is on God
Baba gimme support
Plenty plenty comfort
Plenty for my domot

Protek Illasheva

Back in the day
The kpa no dey and boys were not ok
Sapa hug me like say I be bae
But thank God say my Lord has made a way

Shares:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *