Audio for Okere Gan by LC Beatz & Folabi Nuel, off the album SEYI by LC Beatz.

Lyrics

PRE-CHORUS
If God talk am I believe
Na wetting even matter gan be that
Me I no go worry ‘cos God berekete for me Yeh yeh yeh
And His blessing day on me
Chai

I don’t have to worry when
Everything isn’t going well
Cos he says it in His word
Everything don settle settle gan

CHORUS
Okere gan, okere gan an (Small Thing)
Okere gan, all my pains okee gan an (Small thing)
Okere gan, okere gan an (Small Thing)
Okere gan, all my pains okee gan an (Small thing)
Cos he says it in His word
Everything don settle settle gan

LC BEATZ’ VERSE
Ha Ose
And when they ask me where your God
I be like oseee.
Oh yeah hmmm
Even though dem surround table
He talk say food go come table
I go shout Jesu for table
Even though dem uncomfortable
He no be like papa, no be like mama
No be like everybody wey go sabi lie lie
No be like your Oga, HIM be my sponsor
Ma fordable fun titi lailai, lailai gan

PRE-CHORUS
If God talk am I believe
Na wetting even matter gan be that
Me I no go worry ‘cos God berekete for me Yeh yeh yeh
And His blessing day on me
Chai

I don’t have to worry when
Everything isn’t going well
Cos he says it in His word
Everything don settle settle gan

CHORUS
Okere gan, okere gan an (Small Thing)
Okere gan, all my pains okee gan an (Small thing)
Okere gan, okere gan an (Small Thing)
Okere gan, all my pains okee gan an (Small thing)
Cos he says it in His word
Everything don settle settle gan

Shares:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *